![]() |
|
|
#1 (permalink) |
|
MINISTER OF YABBIOLOGY
![]() Join Date: Nov 2000
Location: Washington DC/BARIGA MAYORAL VILLA!
Rep Power: 2377015
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
.E get dis wan coworker babe of mine(from a neighboring Ecowas country) wey run come my desk dis morin "Hey..Oga...guess wetin I wan buy before Falantine Day?*points to page 43,section A* THIS!...The brand new 2005 Padded Yanshlifter Deluxe Pata..the secret behind oyibo woman sporting some serious bakassi! I wan buy am so my yansh go curve well well...na im be the new rave"!
![]() ![]() ..I come dey wonder...how many Naijababes sabi this phenomenon?How many of una go consider to wear am? ![]() Pa
__________________
http://nigerianentertainment.com/for...ach=1912;image |
|
|
|
|
|
#3 (permalink) | |
|
Elder
![]() Join Date: Jun 2002
Location: subs of Htown....TX
Rep Power: 1654
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
![]()
__________________
from 561 to 215 then 310 and now 713. I don't hate, i just tell it like it is. ![]() For a makeover, dial 1-NR-MAKEOVER. Toll free. Open 24 hrs/7 days. |
|
|
|
|
|
|
#4 (permalink) | |
|
MINISTER OF YABBIOLOGY
![]() Join Date: Nov 2000
Location: Washington DC/BARIGA MAYORAL VILLA!
Rep Power: 2377015
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
Pa
__________________
http://nigerianentertainment.com/for...ach=1912;image |
|
|
|
|
|
|
#5 (permalink) |
|
Ijeoma
![]() Join Date: Aug 2001
Location: Auburn Hills, MI
Rep Power: 113
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Z-Baby needs to see dis.
But me? A whole me wearing artificial yansh? Na crime. Section A, pg 43 of which magazine? Help a sista out my frien'. ![]()
__________________
<FONT size="1"><FONT color="#FF33CC"><i>If these hips could talk...</i></FONT></FONT> <b>"Focus...What the hell are you doing?"</b> |
|
|
|
![]() |
| Bookmarks |
| Currently Active Users Viewing This Thread: 1 (0 members and 1 guests) | |
| Thread Tools | |
| Display Modes | |
|
|