![]() |
|
|
#1 (permalink) |
|
Bekee
![]() Join Date: Aug 2001
Location: *Onwa Mmanu Añu*
Rep Power: 561716
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
dis kid for my job is soooo handsome eehnn..chei! the smile alone na gboosaaa!...talkless of his eyes....na wetin I go do?
now...anoda one dey crush on me...efri time na soso he dey try hol convo..or share lunch...he fine too but me I no dey dey feel am too much sef...wetin I go tell am? I no dey like hurt person feelingz o..hmm ![]()
__________________
....YES!.... ![]() Still ebe ano! ![]() navigate *L* |
|
|
|
![]() |
| Bookmarks |
| Currently Active Users Viewing This Thread: 1 (0 members and 1 guests) | |
| Thread Tools | |
| Display Modes | |
|
|