![]() |
|
|
#1 (permalink) |
|
Ambassador
![]() Join Date: Nov 2000
Rep Power: 3254879
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
how often do u do it?
I don't never have but might try it one day just to notice da diffrence if any. E too cost for a cleaning or whatever that don't mean much to me as a guy. but then again, da scales for my leg is grossss
__________________
Love You and Miss You Gabriel aka Zekes Olympics |
|
|
|
|
|
#3 (permalink) | |
|
Ambassador
![]() Join Date: Nov 2000
Rep Power: 3254879
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
but here, e too cost for something wey people no go notice
__________________
Love You and Miss You Gabriel aka Zekes Olympics |
|
|
|
|
|
|
#4 (permalink) | |
|
Retired Voltron
![]() Join Date: Nov 2001
Rep Power: 272
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
__________________
thats why we free. but free aint easy free is real and realness is a ... EVERYWHERE U GO EVERY WHERE U DEY EVERYBODY WAN DO POWERSHOWWWWWWWWW REACHEEEE BORDER IMMIGRATION OFFICER DEY HIM GO BLUFF U , WASTE UR TIME, CHANGE HIM PANTS COME DEY COMB DEY HAIR DEM TIDY DEM TABLE AND THEN PULL DEM CHAIR BEFORE HIM KNOW SAY U DEY FOR THERE IF U NO TALK QUICK HIM GO GO FOR SHIT GO SHIT COME BACK AND U TALK TO AM THEN U SURPRISE WHEN HIM SHACK FOR U SAY U NO GO CROSS U NO GO CROSS TODAY NA THAT TIME DEM GO START THEIR POWERSHOWWWWW POWERSHOWWWWWWWWWWWWWW --- FELA |
|
|
|
|
|
|
#5 (permalink) |
|
Elder
![]() Join Date: Apr 2003
Location: where u least expect
Rep Power: 1567154
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
no my uncle no dey patronise mallah , na for nail studio. Unless ur hands r totally jacked up and cuticles all torn there wouldn't be too much of a change. Go and do it and c for urself. Person fit catch AIDS anywhere, just make sure they sterilize everything and don't cut ur cuticles too deeply.
|
|
|
|
![]() |
| Bookmarks |
| Currently Active Users Viewing This Thread: 1 (0 members and 1 guests) | |
| Thread Tools | |
| Display Modes | |
|
|