![]() |
|
|
#1 (permalink) |
|
-- sмαℓℓ ωσяℓ∂ --
![]() Join Date: Nov 2001
Location: above ground
Rep Power: 1175834
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
una dey wear dis..
__________________
[Don Ciccio is threatening to kill young Vito] Signora Andolini: But Vito is only nine. And dumb-witted. The child cannot harm you. [NPR Radio Phone In - 30th Oct 2008] Rosa sat so Martin could walk. Martin walked so Obama could run. Obama is running so our children can fly. |
|
|
|
|
|
#3 (permalink) | |
|
-- sмαℓℓ ωσяℓ∂ --
![]() Join Date: Nov 2001
Location: above ground
Rep Power: 1175834
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
na di scarve wey dem dey wear for neck...as pe na big tie...
e be laik say dem French pipu start am sef... u neva see am b4... which uni u dey sef... Quote:
__________________
[Don Ciccio is threatening to kill young Vito] Signora Andolini: But Vito is only nine. And dumb-witted. The child cannot harm you. [NPR Radio Phone In - 30th Oct 2008] Rosa sat so Martin could walk. Martin walked so Obama could run. Obama is running so our children can fly. |
|
|
|
|
|
|
#5 (permalink) | |
|
-- sмαℓℓ ωσяℓ∂ --
![]() Join Date: Nov 2001
Location: above ground
Rep Power: 1175834
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
I go wear am when we jam sha one day...
na if we jam ni yen sha o!!!! yar yanga too much sef... Quote:
__________________
[Don Ciccio is threatening to kill young Vito] Signora Andolini: But Vito is only nine. And dumb-witted. The child cannot harm you. [NPR Radio Phone In - 30th Oct 2008] Rosa sat so Martin could walk. Martin walked so Obama could run. Obama is running so our children can fly. |
|
|
|
|
|
|
#6 (permalink) | |
|
Iya Lode of NR
![]() Join Date: Jun 2002
Location: London
Rep Power: 26
![]() |
Quote:
na babariga go fit u and olenteleafa. ![]()
__________________
RESPECT IS RECIPROCAL!!! |
|
|
|
|
|
|
#7 (permalink) | |
|
-- sмαℓℓ ωσяℓ∂ --
![]() Join Date: Nov 2001
Location: above ground
Rep Power: 1175834
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
u no serious o...
i get dose ones sha... but na mostli street I dey do.. iced out to laik $30,000.00.. one dey dem go attack me for road...na hide I dey hide dose rocks o... Quote:
__________________
[Don Ciccio is threatening to kill young Vito] Signora Andolini: But Vito is only nine. And dumb-witted. The child cannot harm you. [NPR Radio Phone In - 30th Oct 2008] Rosa sat so Martin could walk. Martin walked so Obama could run. Obama is running so our children can fly. |
|
|
|
|
|
|
#8 (permalink) | |
|
Iya Lode of NR
![]() Join Date: Jun 2002
Location: London
Rep Power: 26
![]() |
Quote:
walahi i sure say angelina abi na carolina go really dig u. make u come denge your fila (eti-aja) plus your crocodile skin shoe. kai, wan'gba! ![]()
__________________
RESPECT IS RECIPROCAL!!! |
|
|
|
|
|
|
#9 (permalink) | |
|
-- sмαℓℓ ωσяℓ∂ --
![]() Join Date: Nov 2001
Location: above ground
Rep Power: 1175834
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
no o.. u don miss o.
agbada na for lagbo-lagbo parti... danshiki na for weddin... now sef na semi-street I dey... I land nice brown sweata on top pin-stipped brown shart..land my ebel($9,000.00) land my oruka ($8,000.00)...unda shart, one abeti-aja dia cross dey breathe($9,000.00)...my diesel jeans dey scream and my black timbaland dey shout... my head dey shine laik sun wey no wan go down... Quote:
__________________
[Don Ciccio is threatening to kill young Vito] Signora Andolini: But Vito is only nine. And dumb-witted. The child cannot harm you. [NPR Radio Phone In - 30th Oct 2008] Rosa sat so Martin could walk. Martin walked so Obama could run. Obama is running so our children can fly. |
|
|
|
|
|
|
#10 (permalink) | |
|
Iya Lode of NR
![]() Join Date: Jun 2002
Location: London
Rep Power: 26
![]() |
Quote:
![]()
__________________
RESPECT IS RECIPROCAL!!! |
|
|
|
|
|
|
#11 (permalink) | |
|
-- sмαℓℓ ωσяℓ∂ --
![]() Join Date: Nov 2001
Location: above ground
Rep Power: 1175834
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
no midn dem ojare..dem wan kill pesin...
me sef dey run from dem... U no say I neva go Wasiu before...I go wan tri am one day o... I no go spray moni sha o... unless u follo me and wasiu bin sing "Ewa wo Iyanu bo se jo, pelu soyoyo omo-pupa Nne-Baby' Baby, Baby lo n'owo o, e wa wo o' 'Nne-Baby mi, ma ba e dele, dele.....' {Nne_baby really digging it wit some serious dollars} Quote:
__________________
[Don Ciccio is threatening to kill young Vito] Signora Andolini: But Vito is only nine. And dumb-witted. The child cannot harm you. [NPR Radio Phone In - 30th Oct 2008] Rosa sat so Martin could walk. Martin walked so Obama could run. Obama is running so our children can fly. |
|
|
|
|
|
|
#12 (permalink) | |
|
Iya Lode of NR
![]() Join Date: Jun 2002
Location: London
Rep Power: 26
![]() |
Quote:
n'ko se pe to ba lo to ko wa di arinyonjiyon ewa wo koto lo ~~~~~~~~~~ Nne-baby; ma ba e lo ma be elo bo je america ni - ma be elo bo je japan ni --- ma be elo -------------------- Baba-Suwe 'o sun lati ale ano yen Nne-baby, Nne-Baby lon'fa saba bi o!!!!! ---------------------------------------------- Nne-Baby ma'jo lo mo'n wo eyin e (2ce) Omo dara, ole ewa, oloju come & do ma jo lo mo'n wo'yin e. ---------------------------------------------------------------- ------------------------------------------------------------------ kai, baba suwe; orimi wun!!! mo ma lati pada si Eko jo. Ko happen ni ibiyi rara jo. ![]()
__________________
RESPECT IS RECIPROCAL!!! |
|
|
|
|
|
|
#13 (permalink) | |
|
-- sмαℓℓ ωσяℓ∂ --
![]() Join Date: Nov 2001
Location: above ground
Rep Power: 1175834
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Ode'n hapun o...
to ba mo bi to ye ko je'si.. Wese (KWAM I) dey Jand bi mo se s'oro yi... Afi a'moye faji... e be laik say u hapun well, well o. One thing for sure, you as complex as I am, if not more Quote:
__________________
[Don Ciccio is threatening to kill young Vito] Signora Andolini: But Vito is only nine. And dumb-witted. The child cannot harm you. [NPR Radio Phone In - 30th Oct 2008] Rosa sat so Martin could walk. Martin walked so Obama could run. Obama is running so our children can fly. |
|
|
|
|
|
|
#14 (permalink) | |
|
Iya Lode of NR
![]() Join Date: Jun 2002
Location: London
Rep Power: 26
![]() |
Quote:
mo di o ju mi; kia-kia sare lo pa a re! ![]()
__________________
RESPECT IS RECIPROCAL!!! |
|
|
|
|
|
|
#15 (permalink) | |
|
-- sмαℓℓ ωσяℓ∂ --
![]() Join Date: Nov 2001
Location: above ground
Rep Power: 1175834
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
I no go mention di babes name, but she no hersef
unless she comot tuk am hersef... no be my mouth u go hear am we dey PM each oda... joko si be o...koj'eki won gba'oko mo e' l'owo Quote:
__________________
[Don Ciccio is threatening to kill young Vito] Signora Andolini: But Vito is only nine. And dumb-witted. The child cannot harm you. [NPR Radio Phone In - 30th Oct 2008] Rosa sat so Martin could walk. Martin walked so Obama could run. Obama is running so our children can fly. |
|
|
|
|
![]() |
| Bookmarks |
| Currently Active Users Viewing This Thread: 1 (0 members and 1 guests) | |
| Thread Tools | |
| Display Modes | |
|
|