Alhaji, can you take pictures of Amala with Okra soup; Iyan and Egusi soup topple with goat meat, saki. I betcha they look better those food wey no dey belle full pesin!
__________________
Efri taim you geti money, dem go con yor way
Efri taim taim u getin kishi, na so so dem go sabi u
When yawa con bus, na so dem ben johnson.
Dem go deny u dem no know u again.
|