![]() |
|
|
#1 (permalink) |
|
-- sмαℓℓ ωσяℓ∂ --
![]() Join Date: Nov 2001
Location: above ground
Rep Power: 1175834
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
some hats dey jam o..mesef get different type...I get dem NBA, NHL, baseball, Kangool, gnagsta, army, bowler...I dey jam dem once in a while....
hats no dey fit naija babes dem...
__________________
[Don Ciccio is threatening to kill young Vito] Signora Andolini: But Vito is only nine. And dumb-witted. The child cannot harm you. [NPR Radio Phone In - 30th Oct 2008] Rosa sat so Martin could walk. Martin walked so Obama could run. Obama is running so our children can fly. |
|
|
|
|
|
#2 (permalink) | |
|
*Official WIfey*
![]() Join Date: Jul 2002
Location: *Winners villa*
Rep Power: 722392
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
daemn boi wots ur beef with naija gurls? and u think say dem hats fit ya head? a beg no yarn shyt o.. cuz if una go dey diss us naija babes like dis.. we go diss ya 2 and when u wan fit marry na us u go cum bak 2 abi no be so? ur akata gurl no fit last.. na we own ya blak ass...
Quote:
__________________
aiye nreti eleya mi oh... sugbon mi o ma gbeshe ran enikeni bodi oh... Punk ass double id's, thou shall not quote me! ____________________________ Babyluvâ„¢, dis Babyluvâ„¢ dat.. y dnt yall just stay d phuck outta my biz ![]() |
|
|
|
|
|
|
#3 (permalink) | |
|
-- sмαℓℓ ωσяℓ∂ --
![]() Join Date: Nov 2001
Location: above ground
Rep Power: 1175834
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
akata babes dey last o...who tell u say dem no dey last...
but me na naija babes I go marri..akata no sabi cook naija soup well, well and me I no laik gambo pin-pin... Quote:
__________________
[Don Ciccio is threatening to kill young Vito] Signora Andolini: But Vito is only nine. And dumb-witted. The child cannot harm you. [NPR Radio Phone In - 30th Oct 2008] Rosa sat so Martin could walk. Martin walked so Obama could run. Obama is running so our children can fly. |
|
|
|
|
|
|
#4 (permalink) | |
|
-- sмαℓℓ ωσяℓ∂ --
![]() Join Date: Nov 2001
Location: above ground
Rep Power: 1175834
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
u sabi tie gele...
na naija babes wey dey tie gele well, well I go marri..I no want ajebutta o... na di onli test I dey give my babes be dat..anione fail am...na 3 monts relationship we dey get... na my 4 sistas dey judge weda di gele dey koret or not... Quote:
__________________
[Don Ciccio is threatening to kill young Vito] Signora Andolini: But Vito is only nine. And dumb-witted. The child cannot harm you. [NPR Radio Phone In - 30th Oct 2008] Rosa sat so Martin could walk. Martin walked so Obama could run. Obama is running so our children can fly. |
|
|
|
|
|
|
#5 (permalink) | |
|
Registered User
Join Date: Mar 2003
Location: you wanna come over?
Rep Power: 19
![]() |
Quote:
there u go again. r u saying all Naija babes have some sort of funny shape of head or somethin? cos every one wears hat, either Kangol or whatever so far it fits ur head, regardless of ur race. ![]()
__________________
<center><a href><font color="purple"><div style='width: inherit; height: 20; Filter: Glow(Color=green, Strength=5); background-color: transparent'> Do Persistence is simply enjoying the distance between the fulfillment of God's promises. </div><br> |
|
|
|
|
|
|
#6 (permalink) | |
|
-- sмαℓℓ ωσяℓ∂ --
![]() Join Date: Nov 2001
Location: above ground
Rep Power: 1175834
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
me sef no no say naija babes dey sensitive laik dis..
wai una dey hala... Quote:
__________________
[Don Ciccio is threatening to kill young Vito] Signora Andolini: But Vito is only nine. And dumb-witted. The child cannot harm you. [NPR Radio Phone In - 30th Oct 2008] Rosa sat so Martin could walk. Martin walked so Obama could run. Obama is running so our children can fly. |
|
|
|
|
|
|
#7 (permalink) | |
|
Registered User
Join Date: Mar 2003
Location: you wanna come over?
Rep Power: 19
![]() |
Quote:
![]()
__________________
<center><a href><font color="purple"><div style='width: inherit; height: 20; Filter: Glow(Color=green, Strength=5); background-color: transparent'> Do Persistence is simply enjoying the distance between the fulfillment of God's promises. </div><br> |
|
|
|
|
|
|
#8 (permalink) |
|
Registered User
Join Date: Jul 2002
Location: New York
Rep Power: 0
![]() |
i love wearing hats. it all depend on my outfits and I am going to rock it dis summer again!
__________________
" The Lord's promises are pure, like silver refined in a furnace, purified seven times over. Psalms 12:6" |
|
|
|
![]() |
| Bookmarks |
| Currently Active Users Viewing This Thread: 1 (0 members and 1 guests) | |
| Thread Tools | |
| Display Modes | |
|
|