![]() |
|
|
#1 (permalink) |
|
-- sмαℓℓ ωσяℓ∂ --
![]() Join Date: Nov 2001
Location: above ground
Rep Power: 1175834
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
wetin una dey take wardrobe do sef...
una get moni o..me sef na 2 t-shirts I get, on one of dem dem bin raite "Na luv me dey luv o, I no be hater, I just dey crush a lot"
__________________
[Don Ciccio is threatening to kill young Vito] Signora Andolini: But Vito is only nine. And dumb-witted. The child cannot harm you. [NPR Radio Phone In - 30th Oct 2008] Rosa sat so Martin could walk. Martin walked so Obama could run. Obama is running so our children can fly. |
|
|
|
|
|
#2 (permalink) | |
|
Registered User
Join Date: Jun 2002
Location: Naija 4 real!!!
Rep Power: 0
![]() |
Quote:
![]()
__________________
Bibi.....
|
|
|
|
|
|
|
#4 (permalink) | |
|
-- sмαℓℓ ωσяℓ∂ --
![]() Join Date: Nov 2001
Location: above ground
Rep Power: 1175834
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
wit does ugli boys wey dem tuk say dey cope..
be careful o, make dem no come rape u o... some of dem look laik crimina... Quote:
__________________
[Don Ciccio is threatening to kill young Vito] Signora Andolini: But Vito is only nine. And dumb-witted. The child cannot harm you. [NPR Radio Phone In - 30th Oct 2008] Rosa sat so Martin could walk. Martin walked so Obama could run. Obama is running so our children can fly. |
|
|
|
|
|
|
#5 (permalink) |
|
Registered User
Join Date: Jul 2002
Location: New York
Rep Power: 0
![]() |
tell him, u will wear it in Chi-town!
I will join u too
__________________
" The Lord's promises are pure, like silver refined in a furnace, purified seven times over. Psalms 12:6" Last edited by tweetyree; 03-12-2003 at 05:46 AM.. |
|
|
|
|
|
#6 (permalink) | |
|
Iyalode of NR
![]() Join Date: Feb 2002
Location: U.S. Virgin Islands
Rep Power: 1485707
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
me too!...i got this outfit @ forever21 yesterday for $50
...its cute tho...ill be rocking to in chitown fo sho!i said. Quote:
__________________
Rejoice evermore. Pray without ceasing. In every thing give thanks: for this is the will of God in Christ Jesus concerning you. 1 Thessalonians 5:16-18 |
|
|
|
|
|
|
#7 (permalink) | |
|
-- sмαℓℓ ωσяℓ∂ --
![]() Join Date: Nov 2001
Location: above ground
Rep Power: 1175834
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
$50 ke!
u sure say e fine...wetin be di color... and u don lookam all ova and e neva tear... weda somebodi don wear am before... and I bin tink say u dey classi o... no wear am go restaurant o... u still get yar receipt..weda u fit get yar moni back... Quote:
__________________
[Don Ciccio is threatening to kill young Vito] Signora Andolini: But Vito is only nine. And dumb-witted. The child cannot harm you. [NPR Radio Phone In - 30th Oct 2008] Rosa sat so Martin could walk. Martin walked so Obama could run. Obama is running so our children can fly. |
|
|
|
|
|
|
#9 (permalink) | |
|
Iyalode of NR
![]() Join Date: Feb 2002
Location: U.S. Virgin Islands
Rep Power: 1485707
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
you dey crase.....$50 for one dress dey expensive for me oh
![]() i said.© Quote:
__________________
Rejoice evermore. Pray without ceasing. In every thing give thanks: for this is the will of God in Christ Jesus concerning you. 1 Thessalonians 5:16-18 |
|
|
|
|
![]() |
| Bookmarks |
| Currently Active Users Viewing This Thread: 1 (0 members and 1 guests) | |
| Thread Tools | |
| Display Modes | |
|
|