![]() |
|
|
#1 (permalink) |
|
-- sмαℓℓ ωσяℓ∂ --
![]() Join Date: Nov 2001
Location: above ground
Rep Power: 1175834
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
wai naija dey wear leg chain sef...di wan wey dem put for hand and neck no do....
wetin make pesin bin look out for sef, dme say if e dy left leg na lesbian... Chineke!! save us from hawa babes o...dem say japanese monkey lesbi well, well...no be say I tuk say una be monki o...cos some of una no sabi read pidgin...
__________________
[Don Ciccio is threatening to kill young Vito] Signora Andolini: But Vito is only nine. And dumb-witted. The child cannot harm you. [NPR Radio Phone In - 30th Oct 2008] Rosa sat so Martin could walk. Martin walked so Obama could run. Obama is running so our children can fly. |
|
|
|
|
|
#3 (permalink) | |
|
-- sмαℓℓ ωσяℓ∂ --
![]() Join Date: Nov 2001
Location: above ground
Rep Power: 1175834
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
how yar bodi...
I laik yar name o...e dey classy.. Quote:
__________________
[Don Ciccio is threatening to kill young Vito] Signora Andolini: But Vito is only nine. And dumb-witted. The child cannot harm you. [NPR Radio Phone In - 30th Oct 2008] Rosa sat so Martin could walk. Martin walked so Obama could run. Obama is running so our children can fly. |
|
|
|
|
|
|
#4 (permalink) | |
|
Ijeoma
![]() Join Date: Aug 2001
Location: Auburn Hills, MI
Rep Power: 113
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
bodi dey o and thank you ![]()
__________________
<FONT size="1"><FONT color="#FF33CC"><i>If these hips could talk...</i></FONT></FONT> <b>"Focus...What the hell are you doing?"</b> |
|
|
|
|
|
|
#5 (permalink) | |
|
Registered User
![]() Join Date: Aug 2002
Location: Hospital
Rep Power: 22
![]() |
Quote:
__________________
I need a roof. |
|
|
|
|
|
|
#6 (permalink) | |
|
-- sмαℓℓ ωσяℓ∂ --
![]() Join Date: Nov 2001
Location: above ground
Rep Power: 1175834
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
wetin dem be sef...
leg bracelets... me sef no no wai babes dey wear am... na alatika fashion... na dose yello yaba girls dey wear am... Quote:
__________________
[Don Ciccio is threatening to kill young Vito] Signora Andolini: But Vito is only nine. And dumb-witted. The child cannot harm you. [NPR Radio Phone In - 30th Oct 2008] Rosa sat so Martin could walk. Martin walked so Obama could run. Obama is running so our children can fly. |
|
|
|
|
|
|
#7 (permalink) | |
|
*Official WIfey*
![]() Join Date: Jul 2002
Location: *Winners villa*
Rep Power: 722392
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Shhhooooooooo na wetin be leg chain, abeg bush boi, make una no talk am 4 outside o.. an braclet dem dey call am... and im no new o.. abi u nefa see am b4/ nuttin dey there jare if una no like am, shut ur eye, no be by force, dem dey call am "choice"...
Quote:
__________________
aiye nreti eleya mi oh... sugbon mi o ma gbeshe ran enikeni bodi oh... Punk ass double id's, thou shall not quote me! ____________________________ Babyluvâ„¢, dis Babyluvâ„¢ dat.. y dnt yall just stay d phuck outta my biz ![]() |
|
|
|
|
|
|
#8 (permalink) | |
|
*Official WIfey*
![]() Join Date: Jul 2002
Location: *Winners villa*
Rep Power: 722392
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Shhhooooooooo na wetin be leg chain, abeg bush boi, make una no talk am 4 outside o.. na *anklet*dem dey call am... and im no new o.. abi u nefa see am b4/ nuttin dey there jare if una no like am, shut ur eye, no be by force, dem dey call am "choice"... Quote:
__________________
aiye nreti eleya mi oh... sugbon mi o ma gbeshe ran enikeni bodi oh... Punk ass double id's, thou shall not quote me! ____________________________ Babyluvâ„¢, dis Babyluvâ„¢ dat.. y dnt yall just stay d phuck outta my biz ![]() |
|
|
|
|
|
|
#9 (permalink) | |
|
*Official WIfey*
![]() Join Date: Jul 2002
Location: *Winners villa*
Rep Power: 722392
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
omo... no be leg bracelets o.. haba.. una dan confuse me gan ni.. na so me 2 go type bracelet 4mai last post.. abeg.... 4where dem dey call am leg bracelet? 4 bush?? a beg na anklet o.. small small sha.. i know say person wan adjust when person land 4 yankee but make una take am easy o.. with tha leg chain, leg bracelet ish.... Quote:
__________________
aiye nreti eleya mi oh... sugbon mi o ma gbeshe ran enikeni bodi oh... Punk ass double id's, thou shall not quote me! ____________________________ Babyluvâ„¢, dis Babyluvâ„¢ dat.. y dnt yall just stay d phuck outta my biz ![]() |
|
|
|
|
|
|
#10 (permalink) | |
|
-- sмαℓℓ ωσяℓ∂ --
![]() Join Date: Nov 2001
Location: above ground
Rep Power: 1175834
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
anklet...
shuo...na dat una yam tuber una dey call anklet... which side dem pour Ogi for inside bowl... pafu no be bread o... Quote:
__________________
[Don Ciccio is threatening to kill young Vito] Signora Andolini: But Vito is only nine. And dumb-witted. The child cannot harm you. [NPR Radio Phone In - 30th Oct 2008] Rosa sat so Martin could walk. Martin walked so Obama could run. Obama is running so our children can fly. |
|
|
|
|
|
|
#11 (permalink) | |
|
-- sмαℓℓ ωσяℓ∂ --
![]() Join Date: Nov 2001
Location: above ground
Rep Power: 1175834
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
di anklet no dey fit naija babes..
dem laik pipu wey dem dey cari go do slave trade for Togo... Quote:
__________________
[Don Ciccio is threatening to kill young Vito] Signora Andolini: But Vito is only nine. And dumb-witted. The child cannot harm you. [NPR Radio Phone In - 30th Oct 2008] Rosa sat so Martin could walk. Martin walked so Obama could run. Obama is running so our children can fly. |
|
|
|
|
|
|
#12 (permalink) | |
|
*Official WIfey*
![]() Join Date: Jul 2002
Location: *Winners villa*
Rep Power: 722392
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
wetin u dey yarn? mayb dem naija gurls 4where u @ sha.. cuz trust me.. if u put am 4leg.. na corect correct... no be dem fake ones sha.. cuz sum peeps are in2 wearin fake jewellery but na proper gold or strenling silver.. go on so-gun!
Quote:
__________________
aiye nreti eleya mi oh... sugbon mi o ma gbeshe ran enikeni bodi oh... Punk ass double id's, thou shall not quote me! ____________________________ Babyluvâ„¢, dis Babyluvâ„¢ dat.. y dnt yall just stay d phuck outta my biz ![]() |
|
|
|
|
|
|
#13 (permalink) | |
|
-- sмαℓℓ ωσяℓ∂ --
![]() Join Date: Nov 2001
Location: above ground
Rep Power: 1175834
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
di length babes dey go to attract men sha!!!
una tri o... me sef dey notice babes wey dey wear anklet, and I bin tink say dem go dey easy to catch dan babes wey no wear... I bin tink say for dem to go dat extra mile, na hin be say dem go dey look for bobos dem... na tru? Quote:
__________________
[Don Ciccio is threatening to kill young Vito] Signora Andolini: But Vito is only nine. And dumb-witted. The child cannot harm you. [NPR Radio Phone In - 30th Oct 2008] Rosa sat so Martin could walk. Martin walked so Obama could run. Obama is running so our children can fly. |
|
|
|
|
|
|
#14 (permalink) | |
|
*Official WIfey*
![]() Join Date: Jul 2002
Location: *Winners villa*
Rep Power: 722392
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
[b] omo boi.. wotefa rocks ya boat ni jare.. if anklet dey ma leg.. dat no mean pe i dey look 4bobo.. ha ba?{/b]
Quote:
__________________
aiye nreti eleya mi oh... sugbon mi o ma gbeshe ran enikeni bodi oh... Punk ass double id's, thou shall not quote me! ____________________________ Babyluvâ„¢, dis Babyluvâ„¢ dat.. y dnt yall just stay d phuck outta my biz ![]() |
|
|
|
|
|
|
#15 (permalink) | |
|
-- sмαℓℓ ωσяℓ∂ --
![]() Join Date: Nov 2001
Location: above ground
Rep Power: 1175834
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
na so we bobos dey see am o...
'seke-sekeseke owo seke-seke ese' we dey tink say 'dis one dey desperate o, se as she dey dress sef' Quote:
__________________
[Don Ciccio is threatening to kill young Vito] Signora Andolini: But Vito is only nine. And dumb-witted. The child cannot harm you. [NPR Radio Phone In - 30th Oct 2008] Rosa sat so Martin could walk. Martin walked so Obama could run. Obama is running so our children can fly. |
|
|
|
|
![]() |
| Bookmarks |
| Currently Active Users Viewing This Thread: 1 (0 members and 1 guests) | |
| Thread Tools | |
| Display Modes | |
|
|