![]() |
|
|
#1 (permalink) |
|
Registered User
|
Okay, there's this girl I have been talking to for a while. She talk sey she no wan do, because she nor want boyfriend. Okay, no wahala. me too talk sey, i not want to be just friends. Simple as that. since then, this girl no wan make i rest. everytime, she go dey send me text and go dey come talk to me. na by force?!!! I have told her i do not want to be just friends... but she no wan leave me alone?
what do you ladies think her problem is. because her behavior don dey vex me now. leave me alone, she nor gree! |
|
|
|
|
|
#4 (permalink) |
|
Elder
![]() Join Date: Apr 2003
Location: where u least expect
Rep Power: 1567154
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
she dey enjoy d attention na , abi wetin u no know ?
__________________
uncool list : cool list: Dele,Tayo I JUST BELIEVE YOU HAVE TO TAKE LIFE BY THE REINS, AND ACT LIKE YOU MEAN BUSINESS |
|
|
|
|
|
#7 (permalink) | |
|
Elder
![]() Join Date: Apr 2003
Location: where u least expect
Rep Power: 1567154
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
yes ke , plus she no expect u to quit cold turkey like dat
__________________
uncool list : cool list: Dele,Tayo I JUST BELIEVE YOU HAVE TO TAKE LIFE BY THE REINS, AND ACT LIKE YOU MEAN BUSINESS |
|
|
|
|
|
|
#9 (permalink) |
|
Elder
![]() Join Date: Apr 2003
Location: where u least expect
Rep Power: 1567154
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
well good for u! if it ain't working for u then don't push it
__________________
uncool list : cool list: Dele,Tayo I JUST BELIEVE YOU HAVE TO TAKE LIFE BY THE REINS, AND ACT LIKE YOU MEAN BUSINESS |
|
|
|
|
|
#11 (permalink) | ||
|
Veteran
![]() Join Date: Feb 2007
Location: land of the Omarichas...........being his Queen and treated as one of a kind
Rep Power: 21474883
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
__________________
Quote:
|
||
|
|
|
|
|
#13 (permalink) | |
|
Veteran
![]() Join Date: Feb 2007
Location: land of the Omarichas...........being his Queen and treated as one of a kind
Rep Power: 21474883
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
ask me again.....
__________________
Quote:
|
|
|
|
|
|
|
#14 (permalink) | |
|
Omote Emevor
![]() ![]() Join Date: Jun 2006
Location: Over the rainbow
Rep Power: 21474891
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
__________________
NR is officially dead. ![]() ----- Pass me the salt... my head hurts! At the end of the day, it all comes down to money. Jdramas pwn kdramas... period. Forever loving: Coffee House. Michael Jackson comes in love. L.O.V.E! I dare to DAIR! |
|
|
|
|
|
|
#15 (permalink) |
|
Registered User
![]() Join Date: Oct 2005
Location: Lagos!
Rep Power: 21368018
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
she has issues
udont wanna kno wat kind jus run!
__________________
@monblaze ![]() StillBaby of NR ![]() #OccupyNigeria, its your country, take it into your own hands... Lol, i crack me up!!! http://www.naijaryders.com/forums/24...-proposed.html |
|
|
|
![]() |
| Bookmarks |
| Currently Active Users Viewing This Thread: 1 (0 members and 1 guests) | |
| Thread Tools | |
| Display Modes | |
|
|