![]() |
|
|
#1 (permalink) |
|
-- sмαℓℓ ωσяℓ∂ --
![]() Join Date: Nov 2001
Location: above ground
Rep Power: 1175834
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
U kno no say na hand oibo dey take linen dey clean..
na hin one day when Amana dey market, one oibo wey dey chop mango come wipe am on hin linen blouse... Na hin i tell am make e no vex, na di tin wey dem use linen for be dat...di next day na pyjamas (iro & buba ) e wear comot for house... no be me tuk am o
__________________
[Don Ciccio is threatening to kill young Vito] Signora Andolini: But Vito is only nine. And dumb-witted. The child cannot harm you. [NPR Radio Phone In - 30th Oct 2008] Rosa sat so Martin could walk. Martin walked so Obama could run. Obama is running so our children can fly. |
|
|
|
![]() |
| Bookmarks |
| Currently Active Users Viewing This Thread: 1 (0 members and 1 guests) | |
| Thread Tools | |
| Display Modes | |
|
|