![]() |
|
|
#1 (permalink) |
|
MINISTER OF YABBIOLOGY
![]() Join Date: Nov 2000
Location: Washington DC/BARIGA MAYORAL VILLA!
Rep Power: 2377015
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
......una don sabi sey a few household materials fit cure a few 'personal' issues?Seriously!like a few I heard:
1.Mayonnaise dey kill lice(No wonder Chenna dey scrape am from im BurkerKing samwich save am take home to 'apply'!) ![]() 2.Coke(as in CocaCola..before BEAUTY begin drool now!) dey comot oil wey drip from moto from ya driveway! 3.Jello (boiled in water) dey cure stinky feet......the only problem na sey Ijebus like Modizel no dey gree troway am afterwards...no to take am chase down the next Amala meal! ![]() 4.For women wey dey receive flowers(and I mean real ones and not Plastic Flawa wey Nnabros dey send KandiGal! ) if U pour 7-Up instead of wata di ting go survive longer!5.Puffy eyelides?Try Preparation H! I guess becos both yansh-hole and eyelids dey get tender tissues the effects na the same....but if na the last few drops remain try to do the eye first before the yansh incase U get crabs O!![]() 6.Regular old Pepsi dey clean moto battery......but abeg make pesin tell SOULBRODA sey na to 'apply' am before and not after it's passed through the intestines!* 7.Fresh Tomato dey heal cuts.....but if dat one happen to U while snorkeling amongst Sharks for Lagoon U might as well douse yasef with Maggi and Curry to boot! ![]() 8.Dem sey Tampons are good for soaping up spilled Liquor.....would that be the ones with or without wings...abeg...Oga DanteChaut...expantiate! ![]() 9.Sugar dey good to cool down burnt tongue.......but when austerity nak Allah na to fashi the idea! 10.and finally.....a half glass of Gulder has been known to calm down BelleAche in small pikins dem........something we all know Minx has grown addicted to over the years! ![]() ![]() Pa add yours.. *Peeing!
__________________
http://nigerianentertainment.com/for...ach=1912;image |
|
|
|
|
|
#3 (permalink) | |
|
MINISTER OF YABBIOLOGY
![]() Join Date: Nov 2000
Location: Washington DC/BARIGA MAYORAL VILLA!
Rep Power: 2377015
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
Pa ![]()
__________________
http://nigerianentertainment.com/for...ach=1912;image |
|
|
|
|
|
|
#5 (permalink) | |
|
MINISTER OF YABBIOLOGY
![]() Join Date: Nov 2000
Location: Washington DC/BARIGA MAYORAL VILLA!
Rep Power: 2377015
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
we know that!U sabi cook?I mean...anything besides 404?Pa
__________________
http://nigerianentertainment.com/for...ach=1912;image |
|
|
|
|
|
|
#6 (permalink) | |
|
Elder
![]() Join Date: Sep 2001
Location: Bronx
Rep Power: 62417
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
and yes i sabi cook well well o.....if u chop my cookin walahi, u go chop ya fingerz comot! ask Bikes i go pamper u like a baby,and treat u like what u really are a KING!!!!!!!!!!!!! |
|
|
|
|
|
|
#7 (permalink) |
|
Elder
Join Date: Sep 2001
Location: Dont worry bout all that
Rep Power: 23
![]() |
Bull S***
![]()
__________________
<A HREF="http://quizme.stvlive.com/candy/quiz.php" target="_blank"><CENTER><IMG SRC="http://quizme.stvlive.com/candy/results/babybottlepop.gif" WIDTH="320" HEIGHT="120" BORDER="0"><BR><FONT FACE="verdana,arial,helvetica" SIZE="1">discover what candy you are @ quiz me</A></CENTER> |
|
|
|
|
|
#8 (permalink) | |
|
MINISTER OF YABBIOLOGY
![]() Join Date: Nov 2000
Location: Washington DC/BARIGA MAYORAL VILLA!
Rep Power: 2377015
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
Pa
__________________
http://nigerianentertainment.com/for...ach=1912;image |
|
|
|
|
|
|
#9 (permalink) | |
|
Elder
![]() Join Date: Sep 2001
Location: Baltimore, MD
Rep Power: 195
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
![]()
__________________
Blessings are good but every once in a while you have to stop and count your money too. No one is more Catholic than the Pope. A broken clock is right two times a day. |
|
|
|
|
|
|
#10 (permalink) | |
|
Elder
![]() Join Date: Sep 2001
Location: Bronx
Rep Power: 62417
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
Paj, abeg kpafuka ha name somewia make we hia word o! ![]() |
|
|
|
|
|
|
#11 (permalink) | |
|
Elder
![]() Join Date: Sep 2001
Location: Bronx
Rep Power: 62417
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
|
|
|
|
|
|
|
#12 (permalink) | |
|
MINISTER OF YABBIOLOGY
![]() Join Date: Nov 2000
Location: Washington DC/BARIGA MAYORAL VILLA!
Rep Power: 2377015
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
...now..back at the ranch...I reviewed ya 'request' and E get a few blemishes U need to explain for yua record...FYI it takes a village to accept a wife where I'm from and the elders brought these back from the Sooth-see-er: 1.Would U be using ya cow-tackling techniques within the household enitime U enta argument wiff 'Im Royal Highnis'? 2.There's something "fishy" about ya body odour....please explain! ![]() 3.and thirdly...name three ways U plan to resist fighting for the remote control wiff ya Hussy when ya favorite Soap clashes with when im dey watch the Super Eagles play! ![]() ![]() ![]() Pa
__________________
http://nigerianentertainment.com/for...ach=1912;image |
|
|
|
|
|
|
#13 (permalink) | |
|
Elder
![]() Join Date: Sep 2001
Location: Bronx
Rep Power: 62417
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
Paj, so when are u blokin the city again?.....this weekend? |
|
|
|
|
|
|
#14 (permalink) | |
|
Elder
![]() Join Date: Sep 2001
Location: Bronx
Rep Power: 62417
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
|
|
|
|
|
|
|
#15 (permalink) | |
|
Elder
![]() Join Date: Sep 2001
Location: Baltimore, MD
Rep Power: 195
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
__________________
Blessings are good but every once in a while you have to stop and count your money too. No one is more Catholic than the Pope. A broken clock is right two times a day. |
|
|
|
|
![]() |
| Bookmarks |
| Currently Active Users Viewing This Thread: 1 (0 members and 1 guests) | |
| Thread Tools | |
| Display Modes | |
|
|