![]() |
|
|
#1 (permalink) |
|
-- sмαℓℓ ωσяℓ∂ --
![]() Join Date: Nov 2001
Location: above ground
Rep Power: 1175834
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
na yetti bringme come
na yettu go drive me go as I switch one computa who I see..na yetty baby no be say I don chop sef no be say I no wan chop sef bu as I put pt for fire, cari gari comot who Isee..na yetty baby no be say I no wan travel no be say I wan travel.. but as I bai tiket go chicago as I enta plane..who I see..na yetty baby no be say I no dey cri no be say I wan cri but as I cari tissue who I see..na yetty baby me no no say yetty dey mai life so me sef no no say yettu dey vex before I fit tuk yetty taiwo na hin I see yahoo action. Shuo! I no no say egbe sef fit nak for here o
__________________
[Don Ciccio is threatening to kill young Vito] Signora Andolini: But Vito is only nine. And dumb-witted. The child cannot harm you. [NPR Radio Phone In - 30th Oct 2008] Rosa sat so Martin could walk. Martin walked so Obama could run. Obama is running so our children can fly. |
|
|
|
|
|
#3 (permalink) | |
|
Elder
![]() Join Date: Sep 2001
Location: Bronx
Rep Power: 62417
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
![]() |
|
|
|
|
![]() |
| Bookmarks |
| Currently Active Users Viewing This Thread: 1 (0 members and 1 guests) | |
| Thread Tools | |
| Display Modes | |
|
|