![]() |
|
|
#1 (permalink) | |
|
NRPD/Official Wifey
![]() Join Date: Jan 2004
Location: retirement villa!
Rep Power: 21474913
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
abeg do u have to marry ur fellow broda/sista?
as in is it a 'MUST' for an igbo guy marry an igbo babe?? ![]() I heard or shud i even say ive witnessed a numba of cases where igbo men who married non-igbo wives end up kicking d wife out evn after having 'x' number of kids. I'm confused, abeg omaricha and co help me out hia ![]() and wot is it about igbo guys marrying a VIRGIN... na part of una culture?
__________________
Quote:
|
|
|
|
|
|
|
#2 (permalink) |
|
Veteran
![]() Join Date: Aug 2002
Location: Next Door
Rep Power: 21474893
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Nope not really. Actually the Yooba tribe has more wife kicked outta the house than any tribe in Naija, go check..., By tradition sef do you know what it takes to send a married woman in igbo land out of the house, she rather have the man marry a second wife sef.
Uncle. DDU x3 |
|
|
|
|
|
#3 (permalink) | ||
|
Veteran
![]() Join Date: Feb 2007
Location: land of the Omarichas...........being his Queen and treated as one of a kind
Rep Power: 21474883
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
![]()
__________________
Quote:
|
||
|
|
|
|
|
#4 (permalink) | ||
|
NRPD/Official Wifey
![]() Join Date: Jan 2004
Location: retirement villa!
Rep Power: 21474913
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Oh please i'm talking about kicking the non igbo woman outta the igbo man's house. and the igbo man go end up marrying an igbo wife.
and yes i knw a lotta people like dat ! Quote:
__________________
Quote:
|
||
|
|
|
|
|
#5 (permalink) |
|
NR's wine
![]() Join Date: Jan 2007
Location: NR planet
Rep Power: 21474853
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
subscribin'...
__________________
To those whom i shoot,forgive the depths. oh ok...i mean. To those who get the horses' hoof,forgive the travel expenses. So long as u didnt tottally lose ur breaths, We can construct friendly sentences using simple future tenses. ..................jes the E-me. |
|
|
|
|
|
#6 (permalink) | |
|
Veteran
![]() Join Date: Aug 2002
Location: Next Door
Rep Power: 21474893
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
Was in Ondo for a min and Abeokuta too, girl if you see wetin Yooba men dey take their yooba women do and their wives with kids sef, you go cry. Uncle. DDU x3 |
|
|
|
|
|
|
#7 (permalink) | ||
|
Veteran
![]() Join Date: Feb 2007
Location: land of the Omarichas...........being his Queen and treated as one of a kind
Rep Power: 21474883
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
![]() I have always said it.........a yoruba man is only good 4 boyfriend not 4 husband ![]()
__________________
Quote:
|
||
|
|
|
|
|
#8 (permalink) | |
|
Veteran
![]() Join Date: Feb 2007
Location: land of the Omarichas...........being his Queen and treated as one of a kind
Rep Power: 21474883
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Acm, to ans ur kweshion........it aint news that Igbo pple will rather marry their kind.....this na very old news naw...
__________________
Quote:
|
|
|
|
|
|
|
#9 (permalink) | ||
|
NRPD/Official Wifey
![]() Join Date: Jan 2004
Location: retirement villa!
Rep Power: 21474913
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
well na news to some of us oh..
even ma cousin wey dey date igbo man, her momma dey always remind her to find her square-root, saying 'anigbo man no go marry u oh.. me i dun warn u oh.. etc ' but of course she nor dey listen.. Quote:
__________________
Quote:
|
||
|
|
|
|
|
#10 (permalink) | ||
|
NRPD/Official Wifey
![]() Join Date: Jan 2004
Location: retirement villa!
Rep Power: 21474913
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Idiot ni e.. wetin we ask wetin u dey yarn?
Quote:
__________________
Quote:
|
||
|
|
|
|
|
#11 (permalink) | |
|
Veteran
![]() Join Date: Aug 2002
Location: Next Door
Rep Power: 21474893
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
Abi you think say the tribe no take some of that bad western cultures they learned way ahead of every other tribe in Naija ni?? Take for instance, Yooba men cheat anyhow and their women are fed up, so dem sef join the chorus and soon believe say na way of life atleast most do. Dem try that crap with an Okoro man, and after hin beat you, take ya V-boot away and ban the kids from seeing you and even take all ya jaquard and laces he throwing you out. Shyt Yibo man don't joke if he can't put his woman in check. Uncle. DDU x3 |
|
|
|
|
|
|
#12 (permalink) | ||
|
NRPD/Official Wifey
![]() Join Date: Jan 2004
Location: retirement villa!
Rep Power: 21474913
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
No wonder u nor finish school, u nor sabi read abi *hiss
go open ur own thread biko! Quote:
__________________
Quote:
|
||
|
|
|
|
|
#13 (permalink) | |
|
Veteran
![]() Join Date: Aug 2002
Location: Next Door
Rep Power: 21474893
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
You no see as I talk Lady ACM don call me "Idiot" when na just discussion we dey get. Tell me now why I no go beat shege put for her body and throw am out till she come back beg with her clan if we were married. Uncle. DDU x3 |
|
|
|
|
|
|
#14 (permalink) | ||
|
Veteran
![]() Join Date: Feb 2007
Location: land of the Omarichas...........being his Queen and treated as one of a kind
Rep Power: 21474883
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
![]() u get small point sha ![]() Acm, this na very old news..........some of them will marry u but once they see an igbo chic wey get everything dem desire them go waka follow am ![]() and we love it ![]()
__________________
Quote:
|
||
|
|
|
|
|
#15 (permalink) | ||
|
Veteran
![]() Join Date: Feb 2007
Location: land of the Omarichas...........being his Queen and treated as one of a kind
Rep Power: 21474883
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
![]()
__________________
Quote:
|
||
|
|
|
![]() |
| Bookmarks |
| Currently Active Users Viewing This Thread: 1 (0 members and 1 guests) | |
| Thread Tools | |
| Display Modes | |
|
|