Thread: Advise Pls
View Single Post
Old 09-08-2005, 07:16 PM   #10 (permalink)
Diallo
OLOROGUN 1
 
Diallo's Avatar
 
Join Date: Mar 2003
Location: Cottbus
Posts: 8,954
Points: 11,785.80
Bank: 6,124.53
Total Points: 17,910.33
Donate
Rep Power: 21474872 Diallo is a legendDiallo is a legendDiallo is a legendDiallo is a legendDiallo is a legendDiallo is a legendDiallo is a legendDiallo is a legendDiallo is a legendDiallo is a legendDiallo is a legend
Default

Quote:
Originally posted by chudi
if her bobo na ur boi it's best to let him know

na thru de girl na im I know her bobo, and na thru her bobo na im she know dis new guy. All of us except for her bobo na flatmates and as day dey go I dey suspect de more, infact before I tink say she dey cut eye for me but I don tell am my levels and dis case wey all of us dey house na double trouble. Dis oyibo sef Well for weekend na im we go find out.
__________________
Virginity like bubble, one prick, all gone.

Man who run in front of car get tired, man who run behind car get exhausted.

Man with hand in pocket feel cocky all day.

Wife who put husband in doghouse soon find him in cat house.

Man who drive like hell, bound to get there.

Crowded elevator smell different to midget.

No mata de weight of elephant, e no fit cause earthquake

If you no get moni, u be monki
Diallo is offline   Reply With Quote