Naija Ryders

Go Back   Naija Ryders > Main > Poetry and Lyrics
Connect with Facebook
Register Blogs FAQ Members List Guitar Hero Calendar Mark Forums Read

Reply
 
LinkBack Thread Tools Display Modes
Old 04-13-2007, 10:48 PM   #1 (permalink)
NR's wine
 
minglemoon's Avatar
 
Join Date: Jan 2007
Location: NR planet
Posts: 3,244
Points: 78,973,797.70
Bank: 91,902,793.91
Total Points: 170,876,591.61
Donate
Rep Power: 21474853 minglemoon is a legendminglemoon is a legendminglemoon is a legendminglemoon is a legendminglemoon is a legendminglemoon is a legendminglemoon is a legendminglemoon is a legendminglemoon is a legendminglemoon is a legendminglemoon is a legend
Default poetry in pidgin

Oya listen
as u dey see me with patch for eye
I know say some of una go dey wonder why
Well, d story dey long oh but I go sha try
N when I don yarn finish sum things go clarify
Na so in happen
I get one big uncle him name na mbong malai
Everybody know am for ikorodu na 1 vicious guy
Anyway im get 5 wives
Number five na aunty mai
One fine woman like this wey him jam when he dey live for shanghai
Now he dey keep her in one bonz house for V.I
So one day uncle send me go VI say make I collect something from aunty Mai
When I reach there na so I knock door say aunty it is I
As d door open my eye just magnify
Aunty mai dey stand there in one towel wey never reach her thigh
And when I dey come see her with uncle she dey shy!
As I follow her go kitchen d story come intensify
She come bend pick something for floor
She bend oh! Abi u no understand my guy?
The thing wey I come see for that place make my kini high
plus my heartbeat don multiply
I say ahn ahn now! Aunty mai ! chei!
Na so she turn face me open the towel and re-tie
I no fit talk again oh! My mouth don dry
She look me n say na wa for u oh
I dey offer u something for free wey governor no fit buy
Small boys no dey do me like this for shangai
Abi Nigerian boys no fit handle woman like I
Na that one she talk wey shake me, I quick quick reply
Bcoz I see e be like say opportunity dey pass me by
Aunty mai I just dey pity u walai
Bcoz if I handle u small na so u go cry
D pound I go pound u go defy
Anything wey u don collect for shangai
your opinion of naija boys go modify
She laugh small rotate and sigh
She come bend over the sink,said come and try,

Na so i dey look the white pant wey just face d sky
she come hurry me say make i quick comply
abi I dey fear say my kini no fit supply
I laugh, me? maga why
Mr Man always dey on standby
I only dey pray make u know just kpai
I commot my kini, Anti Mai shout "Kai"
As a fast guy, i just ram her begin pound like die
Na when she began speak in tounges- adraotabatabai
kitchen door just dissect and i no wetin that imply
My brain fly, no lie to falsify
As Uncle just grab me for tie
Na with one mike tyson blow im take reply
Well I escape sha but na how i take get patch for eye.
__________________
To those whom i shoot,forgive the depths.
oh ok...i mean.
To those who get the horses' hoof,forgive the travel expenses.
So long as u didnt tottally lose ur breaths,
We can construct friendly sentences using simple future tenses.

..................jes the E-me.
minglemoon is offline   Reply With Quote
Reply

Bookmarks


Currently Active Users Viewing This Thread: 1 (0 members and 1 guests)
 
Thread Tools
Display Modes

Posting Rules
You may not post new threads
You may not post replies
You may not post attachments
You may not edit your posts

BB code is On
Smilies are On
[IMG] code is On
HTML code is On
Trackbacks are Off
Pingbacks are Off
Refbacks are On

Points Per Thread View: 0
Points Per Thread: 0
Points Per Reply: 0
Forum Jump


All times are GMT +2. The time now is 03:13 AM.


Powered by vBulletin® Version 3.8.3
Copyright ©2000 - 2012, Jelsoft Enterprises Ltd.
Content Relevant URLs by vBSEO 3.2.0
NaijaRyders