![]() |
|
|
#1 (permalink) |
|
Stupor Mundi
![]() Join Date: Nov 2001
Location: Beyond Good and Evil
Rep Power: 73433
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
I wrote this a while back, in the spirit of welcome to jamrock and lighters up. A little bit of fun, but also telling you a little bit about my town.
Welcome to PH! People from every village dey pack my town like geisha. For every area, if road dey go-slow dey dia. Everyone dey pray sey make dia motor no spoil. Welcome to the Land of Oil. Nottin dey for a son of the soil or even a daughter. Wetin we dey drink? Pure Water. Chop garri-pulo, bread no butter. Catch oyibo for D-line. Kidnapping no be crime. Mbire I dey try feed mine but e no easy. Junior broda dey F.G.C. Im dey try maintain effizy. Na only me dey train am. If man tiff, who fit blame am? Who neva tiff, bros, you fit name am? Na condition! Oga dem don dey shun. No wahala I got my gun. Welcome to PH.
__________________
RB. I'm gonna miss this ID, and so are you. Anyway all things change. My new ID is Koan. ![]() Ceterum censeo Al Qaedinem esse delendam. |
|
|
|
![]() |
| Bookmarks |
| Currently Active Users Viewing This Thread: 1 (0 members and 1 guests) | |
| Thread Tools | |
| Display Modes | |
|
|