![]() |
|
|
#1 (permalink) |
|
Elder
![]() Join Date: Apr 2003
Location: where u least expect
Rep Power: 1567154
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
beyonce no hala o , na who tink say go buy dis expensive arse shit. Which new designer dey overprice dia merchandise like dis ?? na for sale manpikin go carry dis thing las las , marc jacob sef no price im sturvs like dis siooo
dis nonsense looking bag wey i go carry for $24 for tjmaxx na im she plaster $395 on am orisirisi ![]() dis blouse sef no fit pass $30 even if na dkny or tahari for tjmaxx she talk say $198 and na silk sef dry clean only ![]()
__________________
uncool list : cool list: Dele,Tayo I JUST BELIEVE YOU HAVE TO TAKE LIFE BY THE REINS, AND ACT LIKE YOU MEAN BUSINESS |
|
|
|
|
|
#3 (permalink) |
|
Elder
![]() Join Date: Apr 2003
Location: where u least expect
Rep Power: 1567154
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
make she go look wetin happen to eve fetish na , na $14 I carry my expensive looking ass fetish bag for tjmaxx
__________________
uncool list : cool list: Dele,Tayo I JUST BELIEVE YOU HAVE TO TAKE LIFE BY THE REINS, AND ACT LIKE YOU MEAN BUSINESS |
|
|
|
|
|
#4 (permalink) |
|
AYODELE
HOUSEWIFE & SUPERSTAR ![]() Join Date: Jun 2004
Location: AYO'S HEART
Rep Power: 21474938
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
love the shirts....that reminds i have target coupon sef...lemme see if i can find similar stuff on there
__________________
We've got to take back the ideal of justice, We've got to take back this principle of human dignity We've got to take it back from vengeance, from hatred, We've got to say: look, we're all in this together. We are human beings. David Kaczynski
|
|
|
|
|
|
#5 (permalink) | ||||||||||
|
Registered User
![]() Join Date: May 2005
Location: N/A
Rep Power: 21474867
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
She think say people like am reach like that? I don't get celebrities self. And you go look the material wey dem dey use... e fit even be cheap ass lycra or polyester... make dem carry go. Me na Marshalls babe first class... imagine all that money for that bag
![]()
__________________
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
|
||||||||||
|
|
|
|
|
#6 (permalink) | ||
|
Registered User
![]() Join Date: Nov 2005
Location: "There are times we will be humbled. The question is whether we allow ourselves to see this as a defeat or merely a challenge."
Rep Power: 4490547
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
__________________
Quote:
Learn simple Igbo http://www.igbofocus.co.uk/html/learn_igbo.html Last edited by Nwashigi; 10-31-2006 at 03:10 PM.. |
||
|
|
|
|
|
#7 (permalink) | ||
|
Registered User
![]() Join Date: Nov 2005
Location: "There are times we will be humbled. The question is whether we allow ourselves to see this as a defeat or merely a challenge."
Rep Power: 4490547
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
__________________
Quote:
Learn simple Igbo http://www.igbofocus.co.uk/html/learn_igbo.html |
||
|
|
|
|
|
#8 (permalink) |
|
Bamboo Banga
![]() Join Date: Oct 2002
Location: I fly like paper, get high like planes
Rep Power: 6377664
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
The most annoying thing bout these idiots is that they say the clothing line is for the everyday woman.Someone needs to tell them the definition of "everyday woman".
__________________
"Normal is nothing more than a cycle on a washing machine." ~ Whoopi Goldberg |
|
|
|
|
|
#9 (permalink) | |
|
Registered User
![]() Join Date: Nov 2005
Location: "There are times we will be humbled. The question is whether we allow ourselves to see this as a defeat or merely a challenge."
Rep Power: 4490547
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
pssh!!! wasn't dat how i bought this Jlo, well, i dint buy it, my mom bought it 4 me. 1st wash the thing don dey grow hairs abi weti dem dey call am? i don't spend my money on Jlo, fetish and Baby phat(dat one sef na worse only becos every sheniqua and Alicia dey rock am. everywhere u go na Babyphat both cute and down right uglee
__________________
Quote:
Learn simple Igbo http://www.igbofocus.co.uk/html/learn_igbo.html |
|
|
|
|
|
|
#10 (permalink) | ||
|
Registered User
![]() Join Date: Nov 2005
Location: "There are times we will be humbled. The question is whether we allow ourselves to see this as a defeat or merely a challenge."
Rep Power: 4490547
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
![]()
__________________
Quote:
Learn simple Igbo http://www.igbofocus.co.uk/html/learn_igbo.html |
||
|
|
|
|
|
#11 (permalink) |
|
Registered User
Join Date: Oct 2006
Location: in his heart, in her pants, in your wallet, on ma throne eating chicken periperi and pawpaw.
Rep Power: 23497
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
chei! dat bag dey oogli o!
__________________
Before you even respond, let me tell you from now juuuuuust in case you dont already know... you're a fool. And now that you know, you may respond ![]() (fkn hediot) |
|
|
|
|
|
#12 (permalink) | |
|
Ambassador
![]() Join Date: Nov 2000
Rep Power: 3254879
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
|
|
|
|
|
|
|
#15 (permalink) | ||
|
Registered User
![]() Join Date: Nov 2005
Location: "There are times we will be humbled. The question is whether we allow ourselves to see this as a defeat or merely a challenge."
Rep Power: 4490547
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
![]()
__________________
Quote:
Learn simple Igbo http://www.igbofocus.co.uk/html/learn_igbo.html |
||
|
|
|
![]() |
| Bookmarks |
| Currently Active Users Viewing This Thread: 1 (0 members and 1 guests) | |
| Thread Tools | |
| Display Modes | |
|
|