![]() |
|
|
#1 (permalink) |
|
African Chikito #1
![]() Join Date: Apr 2006
Rep Power: 4305638
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
na wetting dey ma fellow members of NR - Una sey u share ya languageooooo
no not english, not igbo either, no no be yoroba or fulani na Pidgin oooh - make una drop the language like tis outta this world first I want to know what twe twe means- chinaedu bia nga how do u say- I'm fine I was watching this naija movie last night called "prodigial brother" the main character piece the warri pidgin finish - come see me rollin on the floor with laffta-
__________________
Nwanyiakwu Oganaudo! Nwa Eze Okoroukwu nke gi ka nma. Lezie anya ofuma na ebe Eze nke gi nuo Yes Auntie. A na Le ke ebe inuo? |
|
|
|
|
|
#2 (permalink) | ||||||||||
|
Registered User
![]() Join Date: May 2005
Location: N/A
Rep Power: 21474867
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Man, I bin tink say my pidgin dey outta dis world oh. Until a certain someborri start to dey yab me. Now I get "pidgin complex"
![]()
__________________
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
|
||||||||||
|
|
|
|
|
#3 (permalink) |
|
African Chikito #1
![]() Join Date: Apr 2006
Rep Power: 4305638
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
whatever pidgin u get, drop it here NC
do u know what twe twe means?
__________________
Nwanyiakwu Oganaudo! Nwa Eze Okoroukwu nke gi ka nma. Lezie anya ofuma na ebe Eze nke gi nuo Yes Auntie. A na Le ke ebe inuo? |
|
|
|
|
|
#4 (permalink) |
|
Registered User
![]() Join Date: May 2002
Location: ha!
Rep Power: 215999
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
it sounds ghanian lol
__________________
If my father has stolen, I will... ** Attend the very best school in the world and walk shoulder high (Educational Investment) ** Organize charity fund just like the 'better life For Rural Women' and government officials will contribute more (...talk about the rich getting richer) ** Own properties in choice countries/ locations and drive 'tear rubber' vehicles (property Investment) ** Be the toast of the town where musician will sing praise me (Social well being) ** Owning a jet or airplane wouldn't be an issue (Ease of transportation) ** Streets/avenues will be named after me (grass root investment) ** Arrange prayers for my father in churches and mosques to ward off evil spirit and untimely death (Spiritual upliftment) ** Advice my father to marry more wives and take more chieftaincy tittles across the board (evenly distribution of wealth) ** Donate 'chairs' to tertiary institutions for under privilege children ** Have shares in blue chips companies ** Wouldn't have to struggle in life But my father didn't have the opportunity to steal otherwise I wouldn't be in diaspora searching for the proverbial green pastures. http://www.nigeriavillagesquare.com/...s-a-thief.html |
|
|
|
|
|
#5 (permalink) | |||||||||||
|
Registered User
![]() Join Date: May 2005
Location: N/A
Rep Power: 21474867
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
![]()
__________________
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
|
|||||||||||
|
|
|
|
|
#8 (permalink) |
|
African Chikito #1
![]() Join Date: Apr 2006
Rep Power: 4305638
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
thanks
some spill some pidgins- ur sista here, wants to learn
__________________
Nwanyiakwu Oganaudo! Nwa Eze Okoroukwu nke gi ka nma. Lezie anya ofuma na ebe Eze nke gi nuo Yes Auntie. A na Le ke ebe inuo? |
|
|
|
|
|
#9 (permalink) | |
|
Oyinlomo
![]() Join Date: Jul 2006
Location: PA
Rep Power: 4343756
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
|
|
|
|
|
|
|
#10 (permalink) | |
|
NR's Chun-Li
![]() Join Date: Oct 2002
Location: The mall.
Rep Power: 21474916
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
Omo, dis ya waffi no bad at all. I bin wan learn am...
__________________
*Yawns* |
|
|
|
|
|
|
#11 (permalink) | |
|
shoots from the lip
![]() Join Date: Oct 2005
Rep Power: 21474874
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
So make you dey give us gbosa as well oh, dlbona! ![]()
__________________
please disregard previous message |
|
|
|
|
|
|
#12 (permalink) |
|
*Confirmed Sexist*
![]() ![]() Join Date: Nov 2002
Location: Off through the window, experiencing life
Rep Power: 21474910
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
...how town council go meet without assistant chairman?....how bobos wan start flenjoh without original MC? Abeg clear road make I park car, dress small make I set yansh, I be staff for here. Make we cack righteously, siddon for inside dis thread skatta the pidgin finish. Make we open mouth nack tori from deep inside our soul. Na beans? When akara neva finish for market. Oya, come one come all, make we pieces the pidgin....but allow make i blow alarm first. We go on fan o, so if man pikin yarn dust, breeze go jejely blow am comot. You feel?
__________________
The Devil made me do it the first time. The second time, I done it on my own. - Billy Joe Shaver www.nighttofly.com - support our naija film makers. |
|
|
|
|
|
#13 (permalink) | |
|
shoots from the lip
![]() Join Date: Oct 2005
Rep Power: 21474874
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
Maintain ojare. Area is area. ![]()
__________________
please disregard previous message |
|
|
|
|
|
|
#14 (permalink) | |
|
*Confirmed Sexist*
![]() ![]() Join Date: Nov 2002
Location: Off through the window, experiencing life
Rep Power: 21474910
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
...yes ke, but levels pass levels. You dis woman sef, I don dey take style scope you from acute angle. You be proper all-rounder, as far as personality concern. I just never make move because i dey fear say your attack-to-defense ratio no go round reach ya personality![]()
__________________
The Devil made me do it the first time. The second time, I done it on my own. - Billy Joe Shaver www.nighttofly.com - support our naija film makers. |
|
|
|
|
|
|
#15 (permalink) | |
|
shoots from the lip
![]() Join Date: Oct 2005
Rep Power: 21474874
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
![]()
__________________
please disregard previous message |
|
|
|
|
![]() |
| Bookmarks |
| Currently Active Users Viewing This Thread: 1 (0 members and 1 guests) | |
| Thread Tools | |
| Display Modes | |
|
|
Similar Threads
|
||||
| Thread | Thread Starter | Forum | Replies | Last Post |
| I dey try spit pidgin for dis thread | Ndidiamaka | NR Cultural Center | 126 | 07-10-2010 02:29 AM |
| where to go in lagos, why cant there be a 'where to go in warri' website huh? | Lanju | NaijaRyders Home | 1 | 01-27-2008 10:16 PM |
| white guy speaking warri pidgin english | Gbabs | NaijaRyders Home | 1 | 07-31-2007 12:05 PM |
| A spin on kulata's thread - re NR women and pidgin | Daddy | NaijaRyders Home | 11 | 09-25-2006 06:04 PM |
| Pidgin Thread | Oderah | NaijaRyders Home | 22 | 05-12-2004 08:09 PM |