![]() |
|
|
#122 (permalink) | |
|
NGBC Member
![]() Join Date: Aug 2006
Rep Power: 21474890
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
wetin carry me enter this thread oh, see as everybody just dey blascata me from all corners ![]()
__________________
Thalia...iyawo mi tele tele |
|
|
|
|
|
|
#124 (permalink) | |
|
*Confirmed Sexist*
![]() ![]() Join Date: Nov 2002
Location: Off through the window, experiencing life
Rep Power: 21474910
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
...ol' boy, make i no lie, those pictures na die o. See as that chinani for center just stand berekete, put hand for on top hips, come set yansh dey look back like say she be okrika superhero. .....no long tin sha, whether na Super Ikebe or Captain Orobo she be, me sef don dey find where i fit file papers as per sidekick runs![]()
__________________
The Devil made me do it the first time. The second time, I done it on my own. - Billy Joe Shaver www.nighttofly.com - support our naija film makers. |
|
|
|
|
|
|
#125 (permalink) | |
|
JJC
![]() Join Date: Oct 2004
Location: 20879 - 30045
Rep Power: 21367499
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
My guy..na dat kain opeke..go make guyman look hin wife...vex go jus overtake everything.... com dey follow God negotiate concord on how u go dey void of sin if and only if hin fit organize dat one for u..even if only to make d tip enter only… na dat kain yansh Delilah get nau …u no fit blame Samson o ![]() |
|
|
|
|
|
|
#126 (permalink) | |
|
*Confirmed Sexist*
![]() ![]() Join Date: Nov 2002
Location: Off through the window, experiencing life
Rep Power: 21474910
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
![]() ...on the serious tip, na God save Arinze say i no get him landline number last night. I for just siddon on top phone dey dial am repeatedly, as if to say him be my papa and school don dey jack me for tuition. ![]()
__________________
The Devil made me do it the first time. The second time, I done it on my own. - Billy Joe Shaver www.nighttofly.com - support our naija film makers. |
|
|
|
|
|
|
#127 (permalink) | ||||||||||
|
Registered User
![]() Join Date: May 2005
Location: N/A
Rep Power: 21474867
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Man, na nyash God use take swear for una. Tufiakwa!!! Anywhooz, Tile, when we go start our lessons make me too give Dibia and Guru a run for thier money
__________________
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
|
||||||||||
|
|
|
|
|
#128 (permalink) | |
|
JJC
![]() Join Date: Oct 2004
Location: 20879 - 30045
Rep Power: 21367499
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
BLOW am well well ![]() @dibia: stagnant ikebe wey just be like sey na Burham Cement full inside..mehn..d ikebe na joint venture between God and Devil o... |
|
|
|
|
|
|
#131 (permalink) |
|
Bekee
![]() Join Date: Aug 2001
Location: *Onwa Mmanu Añu*
Rep Power: 561716
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
dis na one of the sweetest threads on NR
notin sweet pass pigin...me I no dey front..if e hungry me..I go speak am...I no send. for mai house we dey nack pigin 2-4 mek una no allow dis thread die oo... Tileyiko I dey see u ooo..ordinary houseboy jus dey skelele ..like say u be chris brown...e go better sha..we still get beef
__________________
....YES!.... ![]() Still ebe ano! ![]() navigate *L* |
|
|
|
|
|
#132 (permalink) | |||||||||||
|
Registered User
![]() Join Date: May 2005
Location: N/A
Rep Power: 21474867
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
Abi you never see me dey run around all over NR dey screech "VIRGINS UNITE!!!"??? Abi you no belief me
__________________
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
Quote:
|
|||||||||||
|
|
|
|
|
#133 (permalink) | |
|
JJC
![]() Join Date: Oct 2004
Location: 20879 - 30045
Rep Power: 21367499
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
LOL! @Chris Brown See dis one dey call ambulance after hearse don land...thread don die..u carry ya ashana ass come resurrect am....lazarus babe.....no allow me gvie u 'german slizing tackle' o.. @Nappy: I bin see wetin u do for dat kurukere spot o..shakings no too dey..i chest am like so..bia, na blow i talk sey ma'e u blow...ya mouth sef get hin own cherry? |
|
|
|
|
|
|
#135 (permalink) | |
|
*Confirmed Sexist*
![]() ![]() Join Date: Nov 2002
Location: Off through the window, experiencing life
Rep Power: 21474910
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Quote:
....dat one na your motto? ...but talk true, when you sef see di yansh, your jaw no drop?
__________________
The Devil made me do it the first time. The second time, I done it on my own. - Billy Joe Shaver www.nighttofly.com - support our naija film makers. |
|
|
|
|
![]() |
| Bookmarks |
| Currently Active Users Viewing This Thread: 1 (0 members and 1 guests) | |
| Thread Tools | |
| Display Modes | |
|
|
Similar Threads
|
||||
| Thread | Thread Starter | Forum | Replies | Last Post |
| I dey try spit pidgin for dis thread | Ndidiamaka | NR Cultural Center | 126 | 07-10-2010 02:29 AM |
| where to go in lagos, why cant there be a 'where to go in warri' website huh? | Lanju | NaijaRyders Home | 1 | 01-27-2008 10:16 PM |
| white guy speaking warri pidgin english | Gbabs | NaijaRyders Home | 1 | 07-31-2007 12:05 PM |
| A spin on kulata's thread - re NR women and pidgin | Daddy | NaijaRyders Home | 11 | 09-25-2006 06:04 PM |
| Pidgin Thread | Oderah | NaijaRyders Home | 22 | 05-12-2004 08:09 PM |