![]() |
|
|
#1 (permalink) |
|
Ambassador
![]() Join Date: Nov 2000
Rep Power: 3254879
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Finally forum wey i always wanted.
Any Taliors in the house? i wish say i sabi sew, each time i pass fabric store, i see plenty material i fit carry sew something but i can't. I go try learn sha one of these days. I go dey make my own pants with "in" pockets. And shirts. na why i luv naija, my trousers na my correct waist, no alterations. Also alteration are so so expensive here, I buy suit but i need to fix the pants coz my waist too small.....that na another $20 ((**hiss**)) Also i fit make cusions for my couch and fluffy pillows for my bed. oh well... i know i go learn in the future. |
|
|
|
|
|
#2 (permalink) | |
|
Registered User
![]() Join Date: Mar 2002
Location: Daunte's Peak.
Rep Power: 23
![]() |
i hear gringory na the resident obiomah here. Quote:
__________________
He who stands for nothing probably likes sitting down. - Daunte |
|
|
|
|
|
|
#6 (permalink) |
|
CEO Brostonics Inc
![]() Join Date: Jan 2001
Rep Power: 434135
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Odogwu, make u go make fren with one old white lady wey sabi sew believe me she go hook u up.
__________________
<marquee> U dont know what you've got till you lose it all. U never miss your water till your well runs dry. </marquee><marquee> THE ONE AND ONLY QUEEN RYDER </marquee> <marquee>Oloun oni je ki a fi oko se boyfriend</marquee> |
|
|
|
|
|
#7 (permalink) | |
|
Elder
![]() Join Date: Feb 2001
Location: D L
Rep Power: 28
![]() |
Quote:
ma mom taught me how to do it...
__________________
creature of emotions...temptation of the flesh. |
|
|
|
|
|
|
#8 (permalink) |
|
Bekee
![]() Join Date: Aug 2001
Location: *Onwa Mmanu Añu*
Rep Power: 561716
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Odogwu come lemme patch ur dross for u shweety!
![]() I was told u've been dreaming of wearing cordroy and garbadine all ur life..don't worry..I shall combine both materials and use it to close up dat gapin hollow at de anus region of ur nylon nicker. And no amount of fart wey u commit for nite go blow de stitches...trust me honey ![]()
__________________
....YES!.... ![]() Still ebe ano! ![]() navigate *L* |
|
|
|
![]() |
| Bookmarks |
| Currently Active Users Viewing This Thread: 1 (0 members and 1 guests) | |
| Thread Tools | |
| Display Modes | |
|
|